Di human rights lawyer tok sey surrogacy no dey accepted for Naija since di surrogate dey “rent her womb” come dash di pikin out. Im still come tok sey surrogacy na di greatest violation of woman dignity and identity.
“Pesin wey break di provision of dis section don commit offence and dey liable to face imprisonment for minimum of five years with no option of fine.”Surrogacy is simply womb renting, it is the greatest violation of a woman's dignity and section 30 of the Child Rights Act criminalizes surrogacy Traditional surrogacy na wen dem use di sperm of di intended father to fertilise di surrogate egg. Di surrogate moda go come carry di pregnancy reach full term, deliver am for di parents.
“Surrogacy no be crime unless you dey pay di moda to born di pikin come buy am later. That one fit dey classified as child trafficking,” na so Akanwa said. Also, Olutumbi Babayomi, one family lawyer, tok sey dem no fit cari pesin go court sey im break “law wey no exist”. “Because dem pay di surrogate to born pikin, e fall within di legal framework wey illegalise any exchange of children. For di many complications wey dey surround surrogacy, I think sey time neva reach to legalise surrogacy.”
Source: Law Daily Report (lawdailyreport.net)
Nigeria Latest News, Nigeria Headlines
Similar News:You can also read news stories similar to this one that we have collected from other news sources.
Source: PremiumTimesng - 🏆 3. / 78 Read more »
Source: PremiumTimesng - 🏆 3. / 78 Read more »
Source: TheNationNews - 🏆 6. / 69 Read more »
Source: PremiumTimesng - 🏆 3. / 78 Read more »
Source: DailyPostNGR - 🏆 11. / 59 Read more »
Source: thecableng - 🏆 2. / 80 Read more »